"They are planning to kill me"- Says Daddy Showkey


According to crooner Daddy Showkey, he got information that, they palnning to kill him. he took to his instagram page and wrote;

“My people early this morning I just get information say them they plan to kill me because say I dey talk, make una come kill me but I go still dey talk the truth. Those tanker must comot. I hear say na federal government give that man right to dey pack trailer for Ajegunle. Why dem no give them permission to go build container terminal for Ikoyi, for Lekki, why na Ajegunle wey be residential area? Una forget say there was a time wey una carry toxic waste come put for Ajegunle people because them no be human being they test them with chemical but me I go dey talk, I no fear anybody. I go dey talk if una wan kill me make una come kill me. Una cannot stop me to dey talk. Una plan no go work, una plan no go work.”


Comments

Popular posts from this blog

IGP Orders For Immediate Sack Of Plateau Police Commissioner

Ikoyi whistleblower not stable to receive N860m reward, he may become mad’ – Sagay

Photos: Kyari, Oyo-Ita reconcile, embrace publicly after their shouting match few days ago